Welcome to Pigin Nation! Make We Know You 👋🏾
How una dey my people! 🙌🏾 Welcome to Pigin Nation — our own community where everybody fit talk free, learn well, and grow together using Pidgin English. Abeg make you introduce yourself for here 👇🏾 👉 Your name 👉 Where you dey (city or country) 👉 Wetin bring you come Pigin Nation 👉 Wetin you wan learn or share No formality, no fear. Na your space be this. Make we start the gist! 🔥💬