Welcome to Pigin Nation! Make We Know You šš¾
How una dey my people! šš¾ Welcome to Pigin Nation ā our own community where everybody fit talk free, learn well, and grow together using Pidgin English. Abeg make you introduce yourself for here šš¾ š Your name š Where you dey (city or country) š Wetin bring you come Pigin Nation š Wetin you wan learn or share No formality, no fear. Na your space be this. Make we start the gist! š„š¬