Easy Pidgin
Wetin dey everybody 🇳🇬😄
My name na Ezekiel and I be real Naija person wey dey teach correct Nigerian Pidgin.
I create dis community make anybody from any country fit learn how Nigerians truly dey talk for real life.
For here, you go learn:
🔥 Everyday Pidgin
🔥 Funny Naija expressions
🔥 Slang & pronunciation
🔥 Real conversations
🔥 Nigerian culture
No shame if you never sabi anything yet — we go learn step by step.
Abeg introduce yourself:🌍 Which country you dey from?🗣️ Why you wan learn Nigerian Pidgin?
Make we begin
::
1
1 comment
Ezekiel Omeneki
1
Easy Pidgin
Easy Pidgin
skool.com/easy-pidgin-4395
Una Welcome o! 🇳🇬
Dis community na for anybody wey wan learn correct Naija Pidgin from real Nigerian person.
Powered by